UA-143006558-1
0 yorumlar
    Yorum bulunamadı
Açıklama

Second inspirational song from Niliflash the FME boy with his dear friend Thundason of the TMR group. More Pami is the code of the song that will give you more if you get the lyrics Right

Şarkı sözleri

Oh My God is free mind entertainment
(thundason on this one again oohooh
Nili.!)
Rah. .
Excuse me are you talking on phone?
As you see me so me I get high current
But the difference be say my own na negative..
Slowly and steady I know win the rest..
My brother dey there no hustle..
Criticise vandalize no option...
Making mouth nothing dey who you be?
No the judge me Cox God the vex... Cox we tell them the truth demmA vex on us  .
Street bad oh ....make u think twice .
we are living a life of no trust
Dem go change am for you when time to go
I wish say I go rehearse this life again
A living house sef no be workshop
some of us our story no good to hear
When the two kings meet everywhere the burst

manya mhi more pami
abeg manya mhi more pami
my baby manya mhi more pami
abeg manya mhi more pami


I no know wetin de pull me down oo when am trying to be the man I want to be
I no know wetin de pull me down oo when am trying to be the man I wanna be

(let's go)
I know we're not talking about this anymore
we shouldn't be hiding anything anymore
we should be saying the truth all the time but we never gonna do it coz everything's harder
yeah! the truth bitter, is the truth is soar
nothing coming better man, nothing coming sweeter
so am not talking about the way you're living
I told you from the very first page I will burn it like
am coming like a hero, standing like a hero
now am standing I'm gonna be your pillar
am gonna be your dealer, coz my love's more stronger
I'm a being in myself and I believe in myself
pulling myself like I told you last time
I stand on the microphone and give a fast track
I promise to pay your bills like I promise last time
so pick anything, drink just freestyle


I no know wetin de pull me down oo when am trying to be the man I want to be
I no know wetin de pull me down oo when am trying to be the man I wanna be

::
/ ::

kuyruk